Y

YouLibs

Remove Touch Overlay

Runtown - If E Happen For Lagos (Official Audio)

Duration: 03:32Views: 1MLikes: 11.4KDate Created: Dec, 2020

Channel: Runtown

Category: Music

Tags: if e happen for lagosafrobeatssoundgodafrican musicnew runtownif e happen for lagos official audioafropopruntown

Description: Listen to the Official Audio for If E Happen For Lagos by Runtown. Stream on all platforms worldwide: runtown.ffm.to/ifehappenforlagos Lyrics: If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse 1 Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse2 Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the fire brother me i can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me ,just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Follow Runtown on Socials: Instagram - instagram.com/runtown Twitter - twitter.com/iRuntown Facebook - web.facebook.com/iamruntown #Runtown #IfEHappenForLagos #OfficialAudio

Swipe Gestures On Overlay