Y

YouLibs

Remove Touch Overlay

Rema - Peace of Mind (Live Performance)

Duration: 03:49Views: 538.6KLikes: 18.9KDate Created: Dec, 2020

Channel: Rema

Category: Music

Tags: remapeace of mind

Description: Stream Rema's Peace of Mind: rema.lnk.to/PeaceOfMindSo #rema #peaceofmind Lyrics Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le (it’s Kel p vibes) I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Hmm so many things just dey for my mind o Hmm how many happiness man fit to buy o Hmm Everyday man need to wake up to hustle Hmm But we no dey certain wetin go sup tomorrow ewe One bottle Schnapp to cure my craze One bottle Schnapp to cure my craze You no fit dey this country wey you no dey craze Gunshot no let me meditate Hypertension full the place People dey die Police sef they go deny the case I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah My Mama call me say take am easy o I no know wetin go ease me o My baby call me say she go please me o No be everything be sex And me I no dey find any pity o E don tey when I dey hustle Dey jump from shuttle to shuttle Oooh Woah woah woah woah This pain this pain This pain no be only my pain Many people pain join my pain Many people pain dey run in my vein hmm Many people don die in vain hmmm I’m looking for some peace of mind I’m looking for some peace I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Blow up some trees tonight Blow up some trees I’m looking for some peace I’m looking for some peace of mind Woah Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey face o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Nobody know nobody know Nobody know wetin I dey see o Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le Yahweh le le... **** More From Rema ***** Stream Peace of Mind on YouTube: youtu.be/jNR7F3AuIhY Stream Rema's Woman on YouTube: youtu.be/v7dsnMbRAHY Stream Rema's Alien on YouTube: youtube.com/watch?v=ozI4TkvceWw Stream Rema's Ginger Me on YouTube: youtube.com/watch?v=pRweltAO-zg Stream Rema's Beamer on YouTube: youtube.com/watch?v=cLha1-NuPzA Stream Rema's Beamer on other streaming services: rema.lnk.to/BeamerID Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music: music.youtube.com/playlist?list=OLAK5uy_mvWOmbI5twuu6aqkg7igYHodgHAj1zf7w Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: rema.lnk.to/BadCommandoSo Stream Rema’s Debut EP: rema.lnk.to/RemaEPID Stream Rema’s Apple Music Essentials: rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic Stream Rema’s Spotify Essentials: rema.lnk.to/GENMKTID/spotify Follow Rema: rema.lnk.to/SocialsID Visit Rema's official website: officialremamusic.com #Rema

Swipe Gestures On Overlay