Y

YouLibs

Remove Touch Overlay

Falz - Johnny (Official Video)

Duration: 03:11Views: 575.4KLikes: 50KDate Created: Nov, 2020

Channel: FalzVEVO

Category: Music

Tags: (officialfêtedemolalagosnigeria (country)nigerian moviesmc livelyafropoptrouserdammynigerian movies 2017worldwhere is nigeriavideo)hip-hop/rapnigeria newsnigeria vlogjungleentlateefrapafricatwitchnigeriafalzadedimejionethislagosshodytheturnupkinglagos nigeria2017africanjohnnyhip-hop

Description: 'Johnny' is taken from 'Moral Instruction' - The 2019 album by FalzTheBahdGuy Stream here: smarturl.it/moralinstruction Composers: Folarinde Falana, Fela Anikulapo-Kuti & TMXO Performers: Folarinde Falana & Fela Anikulapo-Kuti Video: @OluTheWave JJD JJD JJD JJD JJD (Johnny just drop) Everybody say yeah yeah JJD JJD JJD JJD JJD JJD JJD (Johnny just drop) Ah Johnny just drop Na person shoot am down Johnny wey dey innocent Johnny wey dey new in town Dem kill am for Jos For no just cause Nobody fit comot for house dem no born us Johnny no get privilege But Johnny wants more E wan go study Johnny say e wan be doctor Em family die for the same floors Same floors wey em blood pour Why we no fit be one bros What you wasting all the blood for Shey na religion abi culture Abi politician wey dey sponsor Wetin be the thing wey dey cause war Wey you no stop to dey drop blood Why do you need to swing me the Machete What is the point of the gunshot pause Johnny just drop Ah Johnny just drop For no just cause (Ah Go) Ah Johnny come Johnny go Johnny just complete em youth service Passing out tomorrow So the guys dem do party for the place Wey the boys dem dey meet usually One or two drinks to relax no be say dem too shack Time don go night don show make dem come go house Who stand for road make I horn oh Na em po po shout park there Where your particulars And where do you think that you are going like this Ní'wò yii alẹ e rò pé ẹ lè ma bẹ Tẹ bá sọrọ jù ẹ ma tẹ Una don run go chop life Oya give me my share Before dem talk one e say shut up Small boy who dash you liver Talk more I go cock gun Small time e don pull trigger Ah e don kill am oh We are gonna have a short break Everybody say yea yea (Yea Yea) Johnny just drop Na po po shoot am down This motherfucking trigger happy nigga Just cause unnecessary sorrow for em family sha All because dem no oblige you when you ask for some cash No fucking threats no weapons Just him and his guys in his car You have the guts to tell me you accidentally discharge Mad man waka You be bloody bastard You waste a life and try to tell me That you sorry after Trying times and dark days It's just becoming darker It’s still the same sad story Just another chapter Johnny drop for Borno Johnny kpie for Plateau Some blame it on religion Some dey fight for Malu Johnny drop for Lagos Cause a foolish man overdo Johnny continue to drop Eyan melo lo ma ku Eyan melo lo ma ku Eyan melo lo ma ku © 2020 Property of Bahdguys, under exclusive license to JUNGLE ►Subscribe to this channel: goo.gl/zDMtvg ►Instagram - instagram.com/falzthebahdguy ►Twitter - twitter.com/falzthebahdguy ►Facebook: facebook.com/falzthebahdguy1 ►SnapChat: falzthebahdguy ►Business/Bookings: +2348157873242 / bahdguys@gmail.com #EndPoliceBrutalityInNigeria #EndSARS #EndSWAT #201020 #SoroSoke #5for5 vevo.ly/zy3IRv afrobeatsdistro.com

Swipe Gestures On Overlay