Y

YouLibs

Remove Touch Overlay

Banky W - Final Say (MUSIC VIDEO)

Duration: 03:31Views: 1.8MLikes: 91.9KDate Created: Feb, 2021

Channel: Banky Wellington

Category: Entertainment

Description: platoon.lnk.to/final-say LYRICS What if I tell you What if I tell you say Me wey you see, I don sow seed Wey just dey germinate So be hopeful Cuz wetin I know be say The Baba wey we dey serve He no dey use us play E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine Cuz when Oluwa say yes, yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no, Baba I hail oh Cuz you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes you get the final say No matter what them say No matter what them do Delay is not denial Keep waiting patiently You can triumph through your trials If you just believe So don’t give up the fight Cuz Baba God no dey sleep One day you will surely celebrate oh He will supply your need Have a likkle faith and see that E go enter, that thing wey you dey find E go enter, it might take a little time, but E go enter, when the stars align E go enter, and everything will be just fine Cuz when Oluwa say yes, yea-yea-yeah, yea-yea-yeah Nobody can say no, Baba I hail oh Cuz you get the final say No matter what them say No matter what them do Yes you get the final say No matter what them say No matter what them do Ooooh you get the final say, you get the final say Ooooh no matter what them say, no matter what them say Written by Banky Wellington & Henry "Maytronomy" Enebili / Produced by Cobhams Asuquo / Directed by The Oladayo

Swipe Gestures On Overlay